Must Read: My Adventure with Kwine ( 18) - Season 1 - Episode 4

Episode 6 years ago

Must Read: My Adventure with Kwine ( 18) - Season 1 - Episode 4

as she just reach gate na him shade showed up as i dey escort her go…………..omo see GOBE ….
I just greeted shabishly escort quin enter taxi na him quine sef dey ask for hug i sey she nono sey i dey front of gate, na him she say ehn ehn so na because of that tiring gbeku girl(tiny girl,though shade is not tiny any way) i dey form for her bah, i come say no oooo sey she no dey see cctv cameras every where say my boss dey look us from him office ( you go fear lie na) she say ok, as i look back see the look on shade face omo that strong look fit break concrete o omo oba……

******************flash back************

I know you would be wondering who shade is well shade is an 100 lvl student of one university which i could barely remember lately she is a shorty but she get butt0ckz, when i meant as if she wears jean e go like say the butt0ckz dey won fall, but she is ok.

I met her one day as i returned from work went to use the atm machine in her school, as i comot for the atm enter one super mart na him i meet her with one of her friend mercy dem won board bike dey go their house na so i stop them dey follow them yarn. Na shade i won follow talk na mercy dey answer me omo i bone mercy collect shade number. After like 4 days i call shade telling her i wanna see her na so we comot together enter one ice cream store trust school girls the way she just dey look me cus i never told her my occupation but she know am not a student of their school for sure, until the very first day she came over she come know the work wey i dey i dey do, sey i be fg worker, militarian to be precise, then we talked she took me to one lonely place in her school showed me around and we sat alone just talking about normal thing trust girls the first thing they wanna inquire from a very young handsome looking baby face guy like is my gf but na with style she was like this one you are with me till 10pm hope she wont come and beat me up, then i was like beat you up bawo, and who is this she oooo, for my mind i knew she was talking about my gf, i just laff i come sey none of that i am stark single me wey i be young badoo, then we just started talking viraly….

Previous Episode

Must Read: My Adventure With Kwine ( 18) - Season 1 - Episode 3

Next Episode

Must Read: My Adventure With Kwine ( 18) - Season 1 - Episode 5

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)