Must Read: How A Girl

Episode 7 years ago

Must Read: How A Girl

I was almost through with d cleaning when my phone ring. ..Na Mrs Akorowem day call.

Na one of the Rich mamas wey i bin tear one tym be that..She be business woman and na even part of d money way she give me i use take rent d house i day live now sef.

Tho she seldoms come to town,na Sexchat we day usually do most times and na her mone wey she day send i day everly use maintain body for school.

She tell me say she be done text me ,i reply say i no see am…

Well ,she tell me say she was in town as usual for business and needed some ” COMPANIONSHIP.

Choi.. this woman day always spoil me silly anytime she come and at d same time a mad woman on bed.Wetin all dese small girls no fit do for s*x.she go do am
” Ma,u know its not a easy thing am doing …
” Yes boo . I know naa…See this time..the Business I came for went well.. with enough profit
” But ma
” haha pls dont call me ma..we ve bin over this now..

” Ok..Mrs Akorowem
” ( sighs )
” See am sorry..i have
” No no ..Dont say dat now.. Am already in d mood now..

” But ma . Am kinda
” Haa.pls dont give me a No pls…Am full already and no one here in this town. rocks my engine like u do..
” ma ,try and understand ..its not that
” Ok..u want an increase abi….i will pay You 150 thousand cash ,if u come today….
” ma ???
” Yes .. 150 thousand cash..Baby just come now,u know dat our regular place now. Kinkymax hotel
” ma ,150 is too small ….Am taking risks here..i have a test naw.. See ,lets make it 200
” a test this saturday ?? 0k baby . 200?? Deal ??
Ok
…pls…am waiting..Am dripping wet baby
.
” Ok ma..i will join u soon
” Haa say u will F**K me baby
Which kind woman be this now..
” i will F**K u ma ”
” Aww baby..she m0aned.. Cant wait..
” Ok” i cut d phone.

200 thousand…. just 1 hour of pleasurable work?? 200 k ?? haa.Even if i lose the bet sef,i go see d money remove from the casb wey Mrs Akorowem go give naa..Shey na like this i no go con tear ichinbong,Wetin i wan tell am say happen.. where i wan tell am say i go ..250 k ??
.
Abi make I sharply go come back ??

Previous Episode

Must Read: How A Girl

Next Episode

Must Read: How A Girl

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

Black Spot S02E05 - The girl and the dead
episode | 4 years ago

Black Spot S02E05 - The girl and the dead

The Flash 2014 S05E21 - The Girl With The Red Lightning
episode | 5 years ago

The Flash 2014 S05E21 - The Girl With The Red Lightning