Peruzzi - For Your Pocket (Remix) Ft. Davido

Music 6 years ago

Peruzzi - For Your Pocket (Remix) Ft. Davido

Peruzzi drops his most anticipated single with Davido after the announcement of the GoldenBoy Ent/DMW partnership.

For Your Pocket Remix” has been one of the most talked about unreleased songs of 2017.

Peruzzi has had a very great year and 2018 is already looking promising.

Enjoy the Speroach Beatz produced track and share your thoughts below

[Intro]
OBO.. Baddest
Shabba, mad for your body like, Shabba
Gum for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea
Baddest… baby


[Verse 1 – Davido]
You do my heart some kind way
Disobey the rule pass one way
Since I sabi you, I just dey discover your yanch
Shey i be like fool wey you wan play
Me and you mehn we don tey
You been know me when i never get alert
You’re so loveable, I’m in love with you
And i wanna change your life
My money Audible, money fall on you ten times
Mad for your body like…



[Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket


[Hook]
Cos I be humble nigga
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble nigga
Me I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket



[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea



[Verse 2 – Perruzi]
Shorty give me love like a love ray
She do me love like a one way
Shorty say she don’t wanna discover my heart
So so so, She do me right in a wrong way
Shorty run my heart like a runaway
Make a man wanna recover my heart
Indescribable.. You’re so loveable
And I hope you change your mind
I don’t play peekaboo
You’re not easy to find
Mad for your body like yeah



[Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket



[Hook]
Me I be humble nigga
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble nigga
I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket



[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Aye, Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea



[Outro]
This kind love.. e dey
Do me some thing
Girl I’ve been here before
This kind love.. e dey
Tell me some thing
Wey them never tell me before
Me i be confirm nigher
They say i like to buga
But I’m just living my life now
Me ama sharp nigher
No be say i like to buga
Mad for your body like yeah
Shabba, mad for your body like, Shabba
Move for your body like, Shabba
Whine for my nigher like, shabba
Artiste: Peruzzi
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Charli XCX – The von dutch remix Ft. Benga & Skream
Music | 4 days ago

Charli XCX – The von dutch remix Ft. Benga & Skream

Davido & Lila Iké - Flex My Soul (Billboard Live)
Music | 3 weeks ago

Davido & Lila Iké - Flex My Soul (Billboard Live)

Sia & Kylie Minogue – Dance Alone (Ofenbach Remix Extended Mix) Ft. Ofenbach
Music | 1 month ago

Sia & Kylie Minogue – Dance Alone (Ofenbach Remix Extended Mix) Ft. Ofenbach

Sean Dampte ft Peruzzi – Murder She Wrote (MSW)
Music | 1 month ago

Sean Dampte ft Peruzzi – Murder She Wrote (MSW)