Tolu - Oshe Baba

Music 5 years ago

Tolu - Oshe Baba

Transformed singer/songwriter and producer Tolu, who is commonly known as Tolu Project Fame, returns with faith based single.

Tolu had a blossoming mainstream career alongside works with Don jazzy and Tiwa Savage, but God had other plans for him as he said, “God told me he’s been waiting 7 years for me.”

Oshe Baba‘ produced by producer Tkay is a song of thanksgiving and testimony to anyone experiencing God’s favour and more.

Listen below.

E don tehhh we don Dey run around

Be like say we dey for round about

Everybody think say I go low

How e Dey do me dem no know

Dem say mr Tolu kilon (what’s) pop

Wetin dey happen e Kan pause ( you just pause)

Na condition make crayfish bend oo

No be say I pause na hustle ooo



Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)

Wan she bo to pari ( they thought it was over)

Oluwa da Soro mi (God intervened)

O doju ti ota mi (disappointed my enemies)



Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)

Wan she bo to pari ( they thought it was over)

Oluwa da Soro mi, that is why I say

Papa God eh

Baba you too much eh



All the Blessings way dey come every day

Dem don Dey come my way (my way)

Papa God eh

Baba you too much eh

All the Blessings way dey come every day



Dem don Dey come my way so I say….

Osheeeee 2x

Oshe oooo

Oshe Baba

I remember croc city days

When I Dey sing nobody dey pay

B4 I enter project fame

Na only for church why dem know my name



But now na different story eh

From Sabo kaduna to las gidi eh

Dia showing me love in New York City

Dem Dey see my face for your Tv heyyyy haaa
Artiste: Tolu
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
iNdoni – Baba Ngenzeni
Music | 4 weeks ago

iNdoni – Baba Ngenzeni

Babalwa M – Piano City Mix Episode 17
Music | 1 month ago

Babalwa M – Piano City Mix Episode 17

Kwazi Nsele – Kulungile Baba usungalala ft. Qiniso Nsele
Music | 1 month ago

Kwazi Nsele – Kulungile Baba usungalala ft. Qiniso Nsele

Ric Hassani – Oshé Mama
Music | 4 months ago

Ric Hassani – Oshé Mama