Tolu Project Fame - Oshe Baba

Music 5 years ago

Tolu Project Fame - Oshe Baba

Transformed Singer/songwriter and producer Tolu who is commonly known as “Tolu Project Fame” returns with faith based single after his incredible Damascus encounter with God at the House on the Rock church in new year cross over night 2017 in Kaduna.

E don tehhh we don Dey run around
Be like say we dey for round about
Everybody think say I go low
How e Dey do me dem no know
Dem say mr Tolu kilon (what’s) pop
Wetin dey happen e Kan pause ( you just pause)

Na condition make crayfish bend oo
No be say I pause na hustle ooo
Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)
Wan she bo to pari ( they thought it was over)
Oluwa da Soro mi (God intervened)
O doju ti ota mi (disappointed my enemies)
Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)
Wan she bo to pari ( they thought it was over)
Oluwa da Soro mi, that is why I say
Papa God eh

Baba you too much eh
All the Blessings way dey come every day
Dem don Dey come my way (my way)
Papa God eh
Baba you too much eh
All the Blessings way dey come every day
Dem don Dey come my way so I say....

Osheeeee 2x
Oshe oooo
Oshe Baba
I remember croc city days
When I Dey sing nobody dey pay
B4 I enter project fame
Na only for church why dem know my name
But now na different story eh
From Sabo kaduna to las gidi eh
Dia showing me love in New York City
Dem Dey see my face for your Tv heyyyy haaa
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Fameye – Sober (Soo Bad) ft. Patoranking
Music | 3 weeks ago

Fameye – Sober (Soo Bad) ft. Patoranking

iNdoni – Baba Ngenzeni
Music | 4 weeks ago

iNdoni – Baba Ngenzeni

Babalwa M – Piano City Mix Episode 17
Music | 1 month ago

Babalwa M – Piano City Mix Episode 17

Kwazi Nsele – Kulungile Baba usungalala ft. Qiniso Nsele
Music | 1 month ago

Kwazi Nsele – Kulungile Baba usungalala ft. Qiniso Nsele