Disable Ad-blockers, "Allow ads" and Popups to avoid redirection of your browsers.

Must Read: How A Girl

Episode 7 years ago

Must Read: How A Girl

I stood there holding my hands down my waist. I put on my dark glasses.,looked around and left the scenario

I could not but reflect on the events of that day..
Ichinbong round ,well packed ,watermelon.
Nicki minaj like Bongu” kept springing up in my head.The thing wey be like health 5 ball insyd d tight mini Skirt kept dancing from left to right as she left with her friends .

Could this girl be a real SU ?? with all these tight tight cloth and this kind of Massive yansh ??
Shey pastor sef no day look the thing !!!

But this one wey this girl dey do so ?? Na hard to get she dey form jare..Some of my catches too had behave like that at first.At least i still have 4 days to go…..Ichinbong …Na me and u for this matter.

The Experience of The 3rd day was even Worst.
I be reason say d Cloth wey i borrow from
Richie0974 na hin spoil d first package as d clothes bin don wan fade small.The guy don dye d cloth die plus d starch no show wella as na charcoal iron i use press am.

This time na ,i go find clothes from biitchamme.
As per say he go collect money,i give am 1500 tell am say if d package click, i go pay the 1k balance. .Afterall,if i use d cloth get d babe finish,na 40k i go get . So 2500 na shikini money abeg.

I Wear d Black Hat ,Dat kind jonathan jalameha wey he day always wear. come add Better aba shoe join am . After all,person no suppose dress like our hero, Goodluck Jonathan. make babe still shun person. .

I con add ear piece dey jam Chancit’s dont u dare .Make dis girl no dare me oo. As if that say all this wan go salvage situation,it only added salt to d wound sef.

. Shey una go believe say this girl wooze me slap for face.. Yes Slap..

Previous Episode

Must Read: How A Girl

Next Episode

Must Read: How A Girl

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

Black Spot S02E05 - The girl and the dead
episode | 4 years ago

Black Spot S02E05 - The girl and the dead

The Flash 2014 S05E21 - The Girl With The Red Lightning
episode | 5 years ago

The Flash 2014 S05E21 - The Girl With The Red Lightning