Must Read: How A Girl

Episode 7 years ago

Must Read: How A Girl

Slap wey my mama never slap me before ??
The kind slap wey dem dey call destiny reset..
The kind slap wey dey make everything for your Front turn double..The kind slap wey your ear go day hear ” ooiooooooooiooo”.

” You slapped me ?? I no sabi wetin make me comot that kind stupid thing for mouth. Person slap me i still day ask am .. ..no oh ..no .No be slap ,na handjob .

Yes and if u dont stop harrasing me,i will slap u again..I felt like holding and cutting open her intestines that moment ,then machete her
b0s0m and slice her stomach,roast her yansh and Feed her remainder to the dogs while i severe her head and hang it a stick ..

..Many stupid and silly things just started popping up in my mind..Sincerely,i felt the urge of slapping and harassing her but it took a kind of Grace wey i never see before to restrain myself.

This was the First time i was Slapped by a Lady..
Tho Halfrica and Farano had attempted to try it with me before but Dey calm down when dem see say my eyes don red and doing that fit land them for Gbogbi.

This inchinbong,na sudden,sharp.accurate, well placed and direct all five fingers slap without any warning. she give me so.

Luckily it was only me and her that day.Na wetin just save am be that,if to say another person witness am..No be wetin we day talk we go dey talk now . “”.

She Left and warned me never ,ever,again in my entire life,approach her and Tell her such dirty thing again.

He don finish ,how dare this chick…

Abi make i arrange guys go beat her make dem deflate that yansh she day use yanga about ??

Despite all these her behaviour ,it just made me more interested in her.What is it this girl really wants ?? Its the Fourth day already ..I never do parol wey pass a day or 2 days at worst.. Wetin other girls dey see wey d girls no day see for my body ??

Even if i no think of the s*x again as i go get that one from my many other chicks,how about the
40k bet wey remain 3 days to expire ??
Something had to be done. .. Na so one silly but workable idea just enter my mind.. Ehn where this kind idea day wey i con day suffer myself. since.

.Inchinbong, whether u like am or not ,by fire by force. i must chop u..

Previous Episode

Must Read: How A Girl

Next Episode

Must Read: How A Girl

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

Black Spot S02E05 - The girl and the dead
episode | 4 years ago

Black Spot S02E05 - The girl and the dead

The Flash 2014 S05E21 - The Girl With The Red Lightning
episode | 5 years ago

The Flash 2014 S05E21 - The Girl With The Red Lightning