Must Read: How A Girl”s Visit To My Room Changed My Life… [completed] Season 1

Season 7 years ago

Must Read: How A Girl”s Visit To My Room Changed My Life… [completed] Season 1

As a Young ,handsome ,s*xy** and extremely appealing guy wey i be, Tall, deliciously handsome and breathtaking with 6 packs ,light in complexion as i con add pink lips join with a perfect gap tooth..i get Davido dimple,kiss Daniel lips,iyanya’s body.wizkid Skin ,Lynnx height and Korede bello eyes…To get any babe for myself no be my probelm at all.

Infact,I no dey talk much or spend a lot of money before i get babes..To the extent that ladies wey they always form hard to get for other guys .na dem day toast me by demselves.

I no fit count the amount of pms and Dms wey famous girls for fb,twitter and other social sites don send me ,some go to the extent of nudes,some money and some guys go even use my picture do Dp because they know once girls see am,dem go fall.,.To cut the long story short,am a Ladies man .

No be say i too get money like that as my papa na primary school teacher but no girl wey i approach wey don ever let me down before..
Some dey even think say na jazz… I was very fresh and always fly hence earning the nickname ” Angel “..

Infact,a particular girlfriend of the ruthless Capon of a cult group wanted me to tear her back then and … as a sharp guy .i chop the fine babe finish and she still pay me join…The Capon with hin boys con attack me for house but as he see say na me. Him hand just Fall ‘.

Girls knew i was a player.but still fell for me as i
was simply irresistible. ..Every girl wanted me..
As i dey tear miss campus, na hin i dey tear female lecturers. Black,yellow.chocolate ,white. and half yellow half black girls.

Tall o ,short o. Lepa and orobo,Born again or olosho even enter Pregnant ladies and Handicapped chicks sef. i was very ruthless in my dealings. It was not my fault, dey just kept coming !!

So i dey very Suprised when my guys be dey talk say one big girl dey 100 level wey nobody done see crack.All of my guys don try crack the babe ,to no avail.As usual,na me be the last resort… They knew no girl dare refuse me !!!!

But this time, day seem a little bit skeptical ..
Four of my guys ,Kingsley1000,richhommie ,profojah and Yinkss1 even bet 10 000 naira each ,say if i fit get the girl to visit me,con tear am and record am or give any evidence sey na true true…dem go give me the 40k..

Make hin no be like say dem no bet too,Seun and lalasticlala sef follow bet 500 naira each making all together 41 k. . i no straff,i pay money. I straff i collect money.ee Easy money abeg !!

They all seem confident that she wouldn’t bulge and me sef wasnt bothered nor worried either .How many years we don day for this game way wan small girl go day prove hard .100 level for that matter.

” Just give me 7 days ,na 7 days i need” i boasted.. me i no kuku know say na Fish bone wey go later hook me for neck Ichinbong be.
100 level,history edu…100 level..Haha..This my guys don dey f up ooo. Ordinary 100 level babe.
Without wasting time,i set out to hunt.

Am not rich but i dey always package myself.. .. Soon i go get details about the girl.

And truely as dem described am na hin i meet am. Ichinbong was actually beautiful ,white teeth,chubby cheeks ,figure 8,chocolate , skin wey fresh pass omotola and geneinnve .i no mean to exaggerate and all that crazy things way confam babe dey get,.I sabi say una guys fit relate. Wetin we never do…We don do people wey fine pass am so wetin dey cause hullabaloo.??

However one thing wey con stand out for this babe body…na the backyard..Oh My God..It was a body on its own..Not about sey he big but the way wey d thing take curve. Choi…This one na better food wey person must not to miss.

During my research, i notice say d babe na one kind Babe that is inbetween.She no too jar and she no too spiritual.She just balance for middle. She dey flex small and dey follow God small.
Perfect…No wonder Guys dey chase am make dem see am chop ..me i don come..The james bond wey go accomplish d mission..

After much study, i finally had to the opportunity to corner the babe after a lecture and as expected ,the response bam.

” Hi ” i smiled,exposing my perfect .
sparkling white ,gap tooth …con wink korede bello wink join..

” Hi …Boo right ?? cute smile ” The girl bin respond as she stretched her hands to shake me..

” Yea ..

” Am Ichinbong Peters ” She said …softly rubbing my hands with the other hand and smiling seductively..

Shey i no tell una before.Am just too charming ..
Abi i tell una say dem no born any babe well. Dem con talk say she dey form… Form for who ?? Form nkor, Register ni.

Na so i begin … I kukuma get English for mouth though na 4 carryovers i still get, how i go no book wey girls,boy and transgenders alike no go allow me rest ??

I started flowing.i dey bust.day drop punchline she dey laugh..I notice say the guys wey pass dat corner dey look us . Most guys dey use hand dey hail me,then give me thumbs up as per oga wey i be .The girls like punkyveer,missspicy,Vinshu ,prettythicksme dey shake head as per d level say na most of them i don tear thoroughly and expertly,.con drop them…the same fate they know awaits Ichinbong

Episodes
Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 4 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl

Must Read: How A Girl
episode | 7 years ago

Must Read: How A Girl